Saturday, May 4, 2024
Home » [MUSIC] Spyro – Only Fine Girl

[MUSIC] Spyro – Only Fine Girl

by John Ocholi
121 views

Get ready to be mesmerized by Spyro’s latest hit, “Only Fine Girl.” With its infectious beats, captivating melodies, and captivating lyrics, this track is bound to get you on your feet. Immerse yourself in the smooth vocals and groovy instrumentals that make this song an instant favourite. Don’t miss out on adding “Only Fine Girl” to your playlist and experiencing the irresistible blend of Afrobeat and contemporary sounds. Get ready to feel the groove and let the music take you on a journey.

CHECK OUT: KIZZ DANIEL – SHU-PERU [MP3 DOWNLOAD]

  • Genre: AfroBeats
  • Release Date: October 6, 2023
  • Copyright: ℗ 2023 TAP Music / Azuri

LYRICS

Fine fine girls for my gate
Vanessa dey for my place
Tolani, Dolani sef dey for my state
But I tell all of them to commot for my face
Ahh yea commot for my face
If them like make them talk make dem start to potate
If you no de I no mind to go celibate
If you want me to sing, I go sing Omah Lay
So I tell other girls I see them later
And na because of you I spend my paper
My number one, na only you de for my radar ,for my radar

You are the only fine girl
Only fine girl that I know
Only fine girl
Only fine girl in my zone
Only fine girl
Wey I dey chat for my phone, for my phone
If you ever leave me now
Oyinmo I go broke
No deceiving now
Holy ghost e go choke
Number 1 for my coast, for my coast

For my Insta, TikTok & my snapchat
you dey my way
Only you dey my way
Blocking for all the girl wey look my way
Only you dey my my way
Only you burn my data oh no
So iItell other girls I’ll see them later
Na because of you I spend my paper
My number one, na only you de for my radar
For my radar

You are the only fine girl
Only fine girl that I know
Only fine girl
Only fine girl in my zone
Only fine girl
Wey I dey chat for my phone, for my phone
If you ever leave me now
Oyinmo I go broke
No deceiving now
Holy ghost e go choke
Number 1 for my coast, for my coast

Related Articles

Leave a Comment

This website uses cookies to improve your experience. We'll assume you're ok with this, but you can opt-out if you wish. Accept Read More

Adblock Detected

Please support us by disabling your AdBlocker extension from your browsers for our website.