Sunday, April 28, 2024
Home » [MUSIC] Shatta Wale & Tekno – Incoming

[MUSIC] Shatta Wale & Tekno – Incoming

by John Ocholi
153 views

Shatta Wale and Tekno’s new song, “Incoming,” is a high-energy afrobeat banger that is sure to get you moving. The song’s catchy beat and infectious melody are juxtaposed with Shatta Wale and Tekno’s braggadocious lyrics, which celebrate their wealth, success, and lavish lifestyles.

CHECK OUT: [MUSIC] CDQ, MASTERKRAFT AND DAMMY THUNDA – MANYA

  • Genre: Worldwide
  • Release Date: October 18, 2023
  • Copyright: ℗ 2023 Shatta Movement Empire / Bankulli Entertainment, under Exclusive license to MAD Solutions LLC

LYRICS

All chase is my peace of mind
E get some things that I don’t subscribe
Bad from time for a long long time
From a long long time

I know they can see me coming
From afar fire burning
Remember when you dey do me corny
Long enough I’ve been running
Tell that man make them give me space o
Me gun burst fire blaze o
Cos we don see many days o
Long enough we’ve been running

Should incase o
Tell dem make dem comot for my face o
Oh Lord, me nah fit relate o
Only dollar and the pounds o
I dey chase o

I know they can see me coming
From afar fire burning
Remember when you dey do me corny
Long enough I’ve been running
Tell that man make them give me space o
Me gun burst fire blaze o
Cos we don see many days o
Long enough we’ve been running

We’ve been blessed o
Many things I no fit yarn for the stable
I’m so grateful
Never think I forget how you dey protect, mmmm

All I want is my peace of mind
E get some things that I don’t subscribe
Bad from time for a long long time
Ọmọ I know say, say the sun gon shine

Work nonstop till I reach my prime
And I work nonstop till I get dem whine
Everything solid and
E be thing and
She dey whine am, mmm

Should incase o
Tell dem make dem comot for my face o
Oh Lord, me nah fit relate o
Only dollar and the pounds o
I dey chase o

I know they can see me coming
From afar fire burning
Remember when you dey do me corny
Long enough I’ve been running
Tell that man make them give me space o
Me gun burst fire blaze o
Cos we don see many days o
Long enough we’ve been running

I know they can see me coming
From afar fire burning
Remember when you dey do me corny
Long enough I’ve been running
Tell that man make them give me space o
Me gun burst fire blaze o
Cos we don see many days o
Long enough we’ve been running

Related Articles

Leave a Comment

This website uses cookies to improve your experience. We'll assume you're ok with this, but you can opt-out if you wish. Accept Read More

Adblock Detected

Please support us by disabling your AdBlocker extension from your browsers for our website.