Home » Lyrics » N.B.N ft. Usking X Cachman X Snowprince X Rapmantex – STOP (LYRICS)

N.B.N ft. Usking X Cachman X Snowprince X Rapmantex – STOP (LYRICS)

by bottlez
701 views
stop lyrics
Sing to the tune of NasBoysNation latest hit – STOP
( Intro )
NBN is here
Oya now
Play dis beat
On a stopping diet
(Chorus)
When I say stop
She go just pause
When I say pause
She no go stop
When I lock-up
Lock-up
Dem go rush us
Rush us
Dem go talk talk
Talk talk
And dem go turn-up
Turn-up
Oya banging
Oya banging
Oya banging
Leleleh leleleh
Oya banging
Banging banging
(Snowprince)
Stop I say stop biko
I know your booty is big
Ogere
Pause common I go remote you
For dis level I go demote you
You wan posh ahbi
Money dey you wan rush ahbi
NBN turnin d street
NBN dis
NBN Killing d beat
(UskinG) 
Oya stop, pause dance for the boss
I love the way you dey dance of course
It’s ya bro Usking u most dance by force
U See wetin money don cause (hey)
Oya shake it (hey) x2
Oya wine it (hey) x2
Oya Dance for me
Baby girl- baby girl
Oya banging
(Chorus)
When I say stop
She go just pause
When I say pause
She no go stop
When I lock-up
Lock-up
Dem go rush us
Rush us
Dem go talk talk
Talk talk
And dem go turn-up
Turn-up
Oya banging
Oya banging
Oya banging
Leleleh leleleh
Oya banging
Banging banging
(Rapmantex) 
All eyes on me
She no 1 stop, she dey wan dull me
Her hands on my neck, she dey form jet-li
The truth is bitter, but she dy honey
Mantexee ah b baba
Jump on thé beat, is a banger
NBN we no dey stagger
We b pepper dhem gang, give dhem ulcer
(Cachman Zamani)
When I say rewine for me
Buga for me
Aunty bisi wa dey sitdown for street
Puna for real
Guita for chill
Party pikin wa dey sitdown for beat
Oya
Down down
Stop down
pause down
You unstand
Stop wait
Shutdown
Runtown
Chop am
Fall down
Hey hey
(Chorus)
When I say stop
She go just pause
When I say pause
She no go stop
When I lock-up
Lock-up
Dem go rush us
Rush us
Dem go talk talk
Talk talk
And dem go turn-up
Turn-up
Oya banging
Oya banging
Oya banging
Leleleh leleleh
Oya banging
Banging banging
(Outro) 
Oya now
Zamani
Snowprince yea
9jabeast boy yolo
Ehen it ur bro UskinG

RELATED POSTS

Drop a Comment

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

This website uses cookies to improve your experience. We'll assume you're ok with this, but you can opt-out if you wish. Accept Read More